EMPEROR TINUBU AND THE CASHAPP OF COLONISERS E TURN NIJA 2ππ€£ππ
MP3•Laman utama episod
Manage episode 421545614 series 3471434
Kandungan disediakan oleh Caroline Aina and Sir Lenzo. Semua kandungan podcast termasuk episod, grafik dan perihalan podcast dimuat naik dan disediakan terus oleh Caroline Aina and Sir Lenzo atau rakan kongsi platform podcast mereka. Jika anda percaya seseorang menggunakan karya berhak cipta anda tanpa kebenaran anda, anda boleh mengikuti proses yang digariskan di sini https://ms.player.fm/legal.
Emperor Tinubu has becum lawππ€£ππ€£ His desires are most important abi the PRIORITY for dis country lai disπ€£ππ€£π in 2 months world bank loans 4 terrorism against us is 1.75 billion dollars 4 electricity ππ€£ππ€£ we sti dey owe 2.8 triollion on d same electricityπ€£πππ and we o sti collect 2.25billion dollars on d 13th of JUNE 2024ππ€£ππ€£ we know wetin Egypt do, na wetin Nija don dio we neva knowπ€£ππ€£πas 4 withdrawals ππππ 26 billion don waka, FX backlog grow from 743million dollars in 2023 to 7 billion in paymentππ€£ππ€£ Dangote refinery we build dey buy crude from America and eim products dey europeπ€£ππ€£π meanwhile EMIEFELE WE MAKE SURE SAY DEM BUIL D AM DEY COURTππ€£ππ€£ I am not understanding Γ¨njoying what u are complaining about but as na Emperor Tinubuπ€£ππ€£π eim wisdom don waka since asweaππ€£ππ€£ u need listen abegππππ na serious comedy say Nija dey shit moneyπ€£ππ€£π EMPEROR TINUBU DON TAKE NIJA DO OGUN OWO(MONEY RITUALS) ππ€£ππ€£ Pls epp share adding ur thinkings β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π€‘π€‘π€‘π€‘ #sirlenzosrunnings #affritude #freepalestine #moots #nigeria #africa #world #freeafrica
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
243 episod