NIJA UNDER AMERICAN SIEGE😂🤣😂🤣 EMPEROR TUNUBU NA
MP3•Laman utama episod
Manage episode 421780737 series 3471434
Kandungan disediakan oleh Caroline Aina and Sir Lenzo. Semua kandungan podcast termasuk episod, grafik dan perihalan podcast dimuat naik dan disediakan terus oleh Caroline Aina and Sir Lenzo atau rakan kongsi platform podcast mereka. Jika anda percaya seseorang menggunakan karya berhak cipta anda tanpa kebenaran anda, anda boleh mengikuti proses yang digariskan di sini https://ms.player.fm/legal.
Labour start strike today for Nigeria🤣😂🤣😂 60k in dis American economy, wia naira is devalued almost weekly lai dis😂🤣😂🤣 ur 60k fit nor get 1k value by d end of d month🤣😂🤣😂 na Emprro Tinubu runnings as we dey na⚡️⚡️⚡️⚡️ Cardoso and Wale Edun b eim guys from d past, stealing don becum automated😂🤣😂🤣 Cardoso go report d loss, Edun go sign d loan🤣😂🤣😂 Akpabio and Abass nor fit tok😂🤣😂🤣 every body don collect🤣😂🤣😂 WORLD BANK BE DON TELL US SAY WE MUS SUFFER DIS MAY/JUNE/JULY /AUGUST SINCE!!!!!! WFP REPORT SAY NA DEM DEY BUY OUR FOOD FOR 16.5 MILLION PEOPLE😂🤣😂🤣 DEM NOR BORN US WELL TO ASK WIA DEM DEY KEEP AM🤣😂🤣🤣 We con dey say we nor know why we dey suffer🤣😂🤣😂 dem con dey sell propaganda to us as FOOLS😂🤣😂🤣 THE WORLD SAY NIGERIANS ARE WORLD SMARTEST😁😁😁😁 EMPEROR TINUBU DEY CONFIRM US AS WORLD'S DUMMEST🤣😂🤣😂🤣😂🤣🤣 Pls.listen to dis episode and also listen to" LUCIFER, REINCARNATION, THE PROPHECY AND UTS FULFILLMENT " God don gee us ourselves back🙏🙏🙏🙏 YOU ARE MOST IMPORTANT AND ARE NOT BORN TO BE ANUONES SLAVE⚡️⚡️⚡️⚡️ epp share adding ur thinkings ❤️❤️❤️❤️🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🇵🇸🇳🇬🤡🤡🤡🤡 #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world #us #uk
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
200 episod