A platform run by a midwife that is aimed at teaching women of the African descent about pregnancy, childbirth and puerperium in pidgin English and (English). And, contribute a quota in ensuring an alive mother and baby at delivery. Email: emmanuellainah@gmail.com
…
continue reading
Pidgin Parlor na centre of crypto education and culture for the African pipul wey dey speak Pidgin. The show go dey break down plenti crypto concepts wey just dey confuse person into simple forms wey everyday African go fit dey relate with. And all these things go dey for pidgin, the localized language wey over 75 million Africans dey speak. This pidgin parlour crypto podcast dey bring crypto education and culture come inside street."Pidgin Parlour is the centre of crypto education and cultu ...
…
continue reading
Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And Creativity The thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no ...
…
continue reading
We go break down all dose plenti grammar Wei lawya dey speak to your understanding.
…
continue reading
This is about PIDGIN English, learn it, use and remember the old good days. It is all about Proverbs, Phrases and words
…
continue reading
Your favorite wazzu Hawai'i bois talking anykinee
…
continue reading
Na hia we dey yarn book mata for awa language wey be Pidgin every Wednesday. We dey social media join for @thebagusng. Knack us book wey we fit do for info@bagusng.com or pidginreviewspodcast@gmail.com
…
continue reading
Short jingle on why you should attend Abuja International Housing Show every year
…
continue reading
Basketball updates from virtually every nook and crannies of the world! Player updates,team updates,leagues updates,coach updates and lots more...
…
continue reading
This podcast will tell stories that can inspire you towards positivity. Our first series will focus on children who can't speak or understand English. We want to share the Bible story to them in a language they can understand. As time goes on we will share other lives stories that can lift you up from any state you may find yourself. Feel free to reach out to me via this email address faith.afolabi@yahoo.com for support towards reaching these childrens daily needs! Thank you
…
continue reading
1
BASE go blow up if bull-run return, make una shook eye for dis 5 projects
21:00
21:00
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
21:00
Base blockchain na correct blockchain wey go run up if bull run finally return. As per se na coin base be di mama of di project. If dis matter na true , which project go come do well for dis run? We don sought beta, projects on dis episode wey go do well for dis run. If dis mata concern una, make download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer …
…
continue reading
This na short tori about my experience wey I bin Dey grow up. #breastcancer #october
…
continue reading
1
Understanding the Value of Personal Wellbeing
22:41
22:41
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
22:41
Your wellbeing matter well well oooo! my People.
…
continue reading
1
TRON dey run for this bull run, how una take see am?
21:01
21:01
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
21:01
If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Tron ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am. Na on top dis matter we gada reason for dis episode. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice,…
…
continue reading
1
Wetin dey sup ontop Aptos ecosystem, why e dey blow up?
17:17
17:17
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
17:17
If una dey follow Wetin dey sup for di crypto space, una go know say Aptos ecosystem don dey blow up small small and many pipo dey reason say wetin cause am. Na on top dis matter we gada reason for dis episode. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice…
…
continue reading
1
How superteam dey make Solana ecosystem beta?. Make we yarn!
35:32
35:32
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
35:32
Superteam na like super hero wey act marvel movies, plenty pipo wey get talent come together make dem make solana ecosystem beta. Dis innovation don make plenty pipo enter into Wetin Dey sup on top Solana. For dis episode we don bring one member wey Dey superteam make we gada reason Wetin Dey sup for dia inside and how newbie fit enter! If dis mata…
…
continue reading
1
Make we reason di top 5 BTC Mining firm for di world
16:31
16:31
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
16:31
As una don follow our last conversation on top BTC Mining, today we wan reason di top 5 mining firm for di world and how dem Dey take function. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter…
…
continue reading
Since when is Ass Fling a crime, I thought the whole Lgbtwsxbct movement was about baby oil? ( This episode was recorded while driving)
…
continue reading
1
Wetin go happen after dem don mine 21 million BTC finish?
11:31
11:31
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
11:31
As we don know say BTC get limited tokens and soon now miners go soon finish mining and dem no go dey get reward again. Di question come be, if dem mine finish, how dem come go dey reward pipo wey Dey work on top di Bitcoin Network. Na dis matter, we gada reason for dis episode. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this epis…
…
continue reading
Sei V1 na beta innovation on top di Sei Blockchain. But in get some wahala wey developers Dey face if dem wan use am, na why dem introduce Sei V2 be dat. For dis episode, we gada reason Wetin Sei V2 bring coke di sei Network. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be f…
…
continue reading
1
5 tinz wey you suppose know if una wan become beta crypto trader
20:22
20:22
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
20:22
If una wan become beta crypto crypto trader, some tins dey wey una suppose know wey go make una increase your game for dis crypto market. For dis episode, we gada reason dis mata. If una dey interested in dis mata make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your res…
…
continue reading
1
Gada for here, make we reason African Bitcoiners!
47:07
47:07
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
47:07
E be like say , if we talk about cryptocurrency pipe wey be Bitcoiners Dey always reason say, na only them be di correct crypto pipo, say all of una dey play. For dis episode , we invite person wey be OG for di African bitcoin space make em tell us why dem Dey reason like that. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episo…
…
continue reading
1
Why dem put parvel durov inside prison? (Wetin una suppose sabi)
5:36
5:36
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
5:36
Why dem carry parvel durov enter prison na Wetin everi body Dey shout be dat. some pipo talk say na because government dey beef am for privacy policy , odas talk say na bad pesin inside dis episode, we gada reason why dis mata dey sup. If dis mata concern una, make una download and listen. Enjoy this episode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey …
…
continue reading
1
Wetin dey sup on top TON blockchain.
24:27
24:27
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
24:27
If una check wetin dey sup for di crypto space una go realize say many projects, Dapps, & blockchain just dey surface for dis bullrun. Out of many tinz wey don sup, TON blockchain dey show beta swag for dis season, as e dey rise, many Pipo dey come build on top di blockchain. For dis episode we gada explore wetin be ton blockchain and why im dey ge…
…
continue reading
1
Wetin go sup for Crypto if Kamala Harris enter Office?
21:27
21:27
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
21:27
As una don know say U. S election dey always matter inside di crypto market and Donald Trump na di only person wey don show say e dey gidigba for di crypto market. But as una don dey watch Joe Biden don step down take power give Kamala Harris, di question go come bi, wetin Kamala go do, Im go follow trump path or Biden way. We no go know until we k…
…
continue reading
1
Pidgin Reviews Podcast I The Middle Daughter by Chika Unigwe
10:29
10:29
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
10:29
Today's episode of Pidgin Reviews Podcast na for Chika Unigwe wey write The Middle Daughter!This tori na about Nani wey lose her sister and papa and how life come change for am. You go hear how she find new family for one kind preacher wey no be who he pretend to be.This episode na for The Bagus NG, number one platform for Africa wey sabi book matt…
…
continue reading
You don wash Adire? Na sweet film. How you Dey take Kia for your bress? You know say na as you package am e go Dey healthy.
…
continue reading
Gonoria na sickness wey fit affect fertility. If you notice the signs and symptoms e better make you hold your slippers run go hospital
…
continue reading
1
How you fit DYOR for dis bull run
28:47
28:47
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
28:47
As bull run don show, mani pipo go like shook head for inside the crypto market becos plenty opportunity don come, however as una dey plan to make moni, na so scammer dey also plan to scam mani Pipo. Na why e better make una sabi di tinz wey you suppose know for di market and una fit DYOR so una no go shook your leg inside scammer trap. For dis epi…
…
continue reading
Diabetes na sickness wey don affect plenty people. For today show, we discuss wetin e be, wetin Dey cause am and wetin person fit do. Background Music from #Uppbeat (free for Creators!):https://uppbeat.io/t/jeff-kaale/moonlitLicense code: NLS6RL3VSWM3RHXK
…
continue reading
Wetin law talk about Mr & Mrs on top document property between two people.
…
continue reading
Real world Assets Who go believe say dem go ever approve ETF for di crypto space, dis mata go loud!. As you don hear say dem don approve BITCOIN ETF, e just be like say dem dey cap cause ETF na mata wey dey popular with Stock, bond, and other investment fund and no be Crypto. However, as dem don approve dis model, everibodi dey happy because e mean…
…
continue reading
Happy new year all of na wey dey follow us for Africa and we dey happy say all of una don enter 2024 and you dey kampe. As our culture be for pidgin parlor we go like give una update for everything wey we do for 2023 and wetin you suppose expect for di new year. So make una sit down as we gada reason wetin dey happen for pidgin parlour. Oya downloa…
…
continue reading
1
Wetin you suppose sabi as woman wey go enter labour room this year.
12:17
12:17
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
12:17
I share tori of how I help one mama born pikin and all the lessons you suppose sabi as woman wey go born pikin this year. The intro sound na from https://uppbeat.io/t/vens-adams/celebrate-the-sun
…
continue reading
1
Preggy Podcast: Sanitary pad wahala
8:49
8:49
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
8:49
As women to buy pad na big issue for our side but if you look am tru- tru e no mean anything at all. Na normal thing and e good make everi bodi take am like that.
…
continue reading
As the year 2023 is drawing to a close, people don dey begin dey act recklessly and stupidly, everybodi is in a hurry to make enough where dem go take go village go celebrate with love ones and relatives but in the process, there will be so many mistakes and accidents, so please pay closer attention to your surroundings and give priority to your sa…
…
continue reading
How pesin go pay $1million for pictures, wey una fit just carry anywhere? Na wetin layman dey ask be dat when dem hear about NFT, so today we wan check wetin be NFT and how una fit profit from dis mata in crypto. We don go carry Arrow come studio today as Im dey give us NFT alpha for dis episode For dis episode, una go understand. Wetin be NFT How …
…
continue reading
1
ReFi dey change di World, Una don hear?
50:36
50:36
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
50:36
ReFi, wey oyinbo Pipo dey call Regenerative Finance, dey change di world. Dis one no be lie o, na correct matter. Many Pipo wey dey web3 dey do DeFi, Desci, NFT, Degen, but only small % dey reason ReFi… Di reason be say ReFi no dey run as others dey behave, but as una go dey hear for dis episode ReFi dey change Pipo life and many Pipo no even sabi……
…
continue reading
1
Asset wey dey real life (Real World Asset), wetin dem be?
34:04
34:04
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
34:04
If you no know, Pipo wey dey outside web3 don dey shook dia moni inside di market now… As everywhere don dey green small small, one question wey una dey ask be say where all dis moni dey come from… Na where Assets wey dey for correct world(Real World Asset) show face be that. Dem dey give Pipo wey dey outside web3 chance to shook dia money inside d…
…
continue reading
1
IT`S YOUR HUMAN RIGHT TO BE AN IDIOT!
19:46
19:46
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
19:46
Even a mosquito has the right to life, so why wont an idiot human not have the same right to idiocrasy. You do sabi say, that university in your city was built by an idiot abi? The banks and libraries in your cities were all built by idiots. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.…
…
continue reading
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line. Na why I follow Scar reason this mata be dis, as we talk about. Wetin we social-Fi and how e dey work? Wetin be so…
…
continue reading
1
THE UNFORTUNATE CASE OF @JETLAG
25:10
25:10
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
25:10
THE UNFORTUNATE CASE OF @JETLAG You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English.
…
continue reading
1
WHY HERBAL TREATMENT DON´T WORK ON YOU
12:29
12:29
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
12:29
You don ever wonder say, why e bi say, when you dey take herbal treatment to fight some yamayama wahala, e no dey seem to work? or why mainstream practitioners no dey to talk or approve the fact say, the best way to heal the body na via holistic practice? Well I get better explanation for you..... Listen below. You fit translate our article into an…
…
continue reading
1
Dem talk say ''show-up daily'' how una dey run dis tin for web3?
42:03
42:03
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
42:03
Wetin una dey do every day na im dey make Pipo achieve success, oyinbo Pipo dey call am "Consistency". Even for dis web3, if una go make am, u no fit do without am. For dis episode our ogbonge host and Vykthur_X gada discuss di mata of consistency. You go learn : Wetin consistency be and how u fit run am. 2 things you must know about web3 if you go…
…
continue reading
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line. Na why I follow Jay-1 reason this mata be dis, as we talk about. Wetin we social-Fi and how e dey work? Wetin be s…
…
continue reading
1
Worldcoin : Kasala wey dey for inside!
30:56
30:56
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
30:56
Hope dem neva collect your iris take give you token?? Haha, Oya relax make we gather reason dis mata, una don hear the buzz of dis world coin mata as e fill di internet. Every one dey reason say wetin di founder of dis project dey try do, some Pipo dey bullish about di project, while others just dey vex for di idea. Na why I follow my guy "Scar" di…
…
continue reading
1
HAVE YOU MADE PEACE WITH YOUR CONSCIENCE YET.
25:48
25:48
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
25:48
The things you do everyday and how you treat people will someday definitely revisit you, question is, will it be a nice revisit or a "youknowsituation" type of revisit?
…
continue reading
1
Web3 Funding : Wetin You for Know!
36:39
36:39
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
36:39
Money mata for web3 na serious talk, cause e dey possible make a person wey be founder get beta project idea wey go bring beta solution for dis space, but if e no get money. Dat idea don die before dem begin. So for dis episode, we gather talk how founders fit get access to beta funding for dis web3 space. You go learn : Types of funding wey dey di…
…
continue reading
1
MADE THIS PREDICTION ABOUT NIGERIA ECONOMY AND ELECTION BK IN JANUARY 2023
13:20
13:20
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
13:20
I MADE THIS PREDICTION ABOUT NIGERIA ECONOMY AND ELECTION BACK IN JANUARY 2023 BEFORE THE SE-ELECTION OF OGA JAGABAN.
…
continue reading
1
Make We Reason Desci with LifeofDan-EL
35:37
35:37
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
35:37
As we don talk am before say blockchain get plenty things wey we fit use am for. Many Pipo don hear about DeFi, NFT, and others, but una don hear about "DESCI". Wetin dey sup? For dis episode our guest na di founder of Desci Africa, dem dey try build Desci for Africa - dis one go make research wey dey happen for science decentralized. Omo, dis one …
…
continue reading
1
Beyond Letters: Supporting Dyslexic Learners and their Loved Ones.
37:33
37:33
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
37:33
Join us as we dive deep into the world of dyslexia, exploring its signs, causes, and most importantly, how to provide unwavering support. Whether you're a parent seeking guidance or a learner determined to conquer challenges, our podcast is your guiding light. We share stories, insights, and practical resources to empower you on this journey. Tune …
…
continue reading
1
From Bump to Bliss: Chronicles of First-Time Moms.
35:49
35:49
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
35:49
Welcome to "Bump to Bliss: Chronicles of First Time Moms," a podcast series that delves into the transformative journey of motherhood. In this episode, join us as we chat with Amarachi Johnson-Ubah, a trailblazing woman in the tech industry, as she shares her insightful story of navigating the challenges and triumphs of being a first-time mom while…
…
continue reading
1
THE ART OF DEMO-CRAZING / AS WE DEY DEMO DEY CRAZE DEY GO. NIGERIENS VS NIGERIANS, KIND OF NIGERS VS NIGERS IN WEST AFRICA
17:57
17:57
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
17:57
THE ART OF DEMO-CRAZING / AS WE DEY DEMO DEY CRAZE DEY GO. NIGERIENS VS NIGERIANS, KIND OF NIGERS VS NIGERS IN WEST AFRICAOriginally aired on www.darkydey.com
…
continue reading
1
PeriodTalk: Empowering Conversations on Menstruation with Nurse Joy
24:27
24:27
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
24:27
Welcome to PeriodTalk, where we dive into the world of menstruation with empathy, education, and empowerment. Join us for candid and open conversations about the menstrual experience, debunking myths, breaking taboos, and celebrating the strength that comes with it. Whether you're a parent, educator, or someone navigating your own journey, we're he…
…
continue reading
1
Tokenomics : Optimism dey do am Right?
36:10
36:10
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
36:10
Una don see hear wetin we talk for the 1st part of this topic, how tokenomics dey important for di success of any project. Today we go dey reason Optimism ecosystem and see wetin dey happen for their tokenomics and wetin one or two projects fit learn about thier ecosystem tokenomics You go learn: Some terms for tokenomics wey go let you understand …
…
continue reading
Stretch marks could happen following pregnancy. This is how to deal with it.
…
continue reading
1
Make We Reason Branding for web3 w/ Goodnews
50:45
50:45
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
50:45
If any project /pesin go win for this web3 dem suppose understand wetin be branding and how dem suppose make people like dem. All dis thing na im dey call branding, and na di difference between pesin wey go charge $5k or someone wey go charge $5.For dis episode, Our guest wey be branding expert, tell us how pesin fit begin and grow their brand for …
…
continue reading
Have you ever had a surreal dream? dream wey be like say you dey live am in real time? I had a very strange experience, I think i was astral projection...... listen below.
…
continue reading
1
Make we talk about EVOLUTION, Again!!
13:05
13:05
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
13:05
People dey wey just dey move about the planet dey disturb the natural way wey the planet the move, dem go dey go Africa go dey dig up our African ancestors, dey disrespect us up and down. Make we talk dis evolution thing agan.....
…
continue reading
1
Make we reason Tokenomics : 101
50:32
50:32
Main Kemudian
Main Kemudian
Senarai
Suka
Disukai
50:32
If you wan understand if any crypto project na ogbonge, you must to understand the tokenomics. This matter no dey complex at all, yet im be like say many pipo no under am. If una remember how dem teach us economics for primary school, na dat same model tokenomics follow dey work. As an investor, if you know Sabi wetin tokenomics be, you fit go put …
…
continue reading